Music Lyrics

Small Doctor - Soro Soke (Lyrics)

Small Doctor - Soro Soke (Lyrics) (Updated: Saturday, 17th October 2020, 06:00 AM)


Lyrics: Small Doctor - Soro Soke (Lyrics). Small Doctor - Soro Soke (Lyrics)..

Soro soke werey!
O le soro abi
2TUponDebeat

Soro soke
Soro soke werey!
Soro soke
No dey disguise
Soro soke
E ni to Disvirgin
Soro soke
Ko lo se wedding
Soro soke

Soro soke baby
Soro soke
Je ka ma la rawa
Soro soke
Who dey who dey
Soro soke
Kini mi o o ti lute lute
Soro soke

Fine girl who beat you
Soro soke
Shey na Lil Frosh
Soro soke
Oya no vex
Soro soke
E no go do am again
Soro soke
Na me be Small Doctor
Soro soke
Omo Iya teacher
Soro soke

Port- Harcourt people
Soro soke
Dey no like see finish
Soro soke
If you one pa dem
Soro soke
Na dem go pa you
Soro soke
My Lagos people
Soro soke
Won so Alausa di Royale
Soro soke
Won so Toll Gate di Quilox
Soro soke

Awon ara Ibadan
Soro soke
A je Amala won
Soro soke
Awon ti Ikire
Soro soke
A je dodo won
Soro soke

Aunty if you like me
Soro soke
Make you tell me
Soro soke
Cos if i like you
Soro soke
Me i go tell you
Soro soke

This kind movement
Soro soke
We no get leader o
Soro soke
Wahala be like bicycle
Soro soke
Who go ride am
Soro soke

Pam pam pam
Soro soke
E ti gbe won gbeyin sabo
Soro soke
Awon kan ke
Soro soke
Eyin pa won, eyin wa n jo
Soro soke
Sho le se ti e be?
Soro soke
Soro soke werey!
Soro soke
Soro now
Soro soke
Ani ko soro now
Soro soke

After gun get the money
Soro soke
A bo ma bi won
Soro soke
One shirt, one million
Soro soke
One bata, one million
Soro soke
Wan tu fun e ni motor
Soro soke
So le se ti e be?
Soro soke

Okoko jen gbe kanji
Soro soke
School ni ma karanta
Soro soke
Tiwa dey sell kayamata
Soro soke
We no dey bow down
Soro soke
We strong kakaraka
Soro soke

If i perish, i perish
Soro soke
All die na die
Soro soke
Na only one die we get
Soro soke
Anyhow the die happen
Soro soke
Naxo the die go be
Soro soke

Soro soke werey!
No dey mormor (whisper)
Aiiiiiin

Small Doctor - Soro Soke Lyrics

The End!!!

Add a coment

Recent Posts

BNXN
BNXN
Daddy Showkey
Daddy Showkey
Mr Eazi
Mr Eazi
Moelogo
Moelogo
Falz
Falz
Danny S
Danny S
Yung Effissy
Yung Effissy
S Gee
S Gee
Mut4y
Mut4y
Davolee
Davolee
Chidinma
Chidinma
Mr P
Mr P
Wale
Wale
Medikal
Medikal
Chinko Ekun
Chinko Ekun
Simi
Simi
Portable
Portable
Ojayy Wright
Ojayy Wright
Idowest
Idowest
Seyi Vibez
Seyi Vibez
Rudeboy
Rudeboy
Klever Jay
Klever Jay
Saheed Osupa
Saheed Osupa
Lamboginny
Lamboginny
Seyi Shay
Seyi Shay
Diamond...
Diamond...
Aramide
Aramide
Danny Young
Danny Young
D’Banj
D’Banj
Tekno
Tekno
Erigga
Erigga
Skepta
Skepta
Di’ja
Di’ja
Frank Edwards
Frank Edwards
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Rema
Rema
BlackMagic
BlackMagic
Ayra Starr
Ayra Starr
Skaa
Skaa
MC Galaxy
MC Galaxy
NAIJAKIT.COM

Trending Posts