Music Lyrics

Skales – Huge Lyrics

Skales – Huge Lyrics (Updated: Saturday, 26th February 2022, 05:23 PM)


Skales – Huge Lyrics

Iss okay
Mr Skales on a mission dem dey see am television ahh (giddem)
television ahh
(Wii wii wii wilis giddem)

Oya give chance, make dem see dance
Of a big Yansh , from a distance o
Come on WhatsApp , give me cash app
Take my last card ,I’m a horny bastard o
Cos mo lowo ,mo ma nawo
Ka kpe geshi , ka se go go
Body gbona atarodo
On a low low , sho ma do do

Ohh Omo that booty huge
e Dey put man in the mood
E Dey perform miracle
Wo wo wo wo
Many things wey we fit do
If I stick to you like glue
Cos you’re one hell of a view
Wo wo wo wo
(Willis giddem)

It’s a big booty in a bun shot o
When she walk e Dey shake e Dey be like gunshot o
Badman Dey unconscious o
Cos the thing is too big and I’m ready to shoot all my cumshot o
Omo no shout o
Omo shey you know I’m a freak for
Booty booty booty booty booty booty
Booty booty booty booty booty booty
Booty booty booty booty booty booty
Booty booty booty booty booty booty
(This your baka, causing wahala, hele mamma eh, hele)

Oya give chance, make dem see dance
Of a big Yansh , from a distance o
Come on WhatsApp , give me cash app
Take my last card ,I’m a horny bastard o
Cos mo lowo ,mo ma nawo
Ka kpe geshi , ka se go go
Body gbona atarodo
On a low low , sho ma do do

Ohh Omo that boody huge
e dey put man in the mood
E Dey perform miracle
Wo wo wo wo
Many things wey we fit do
If I stick to you like glue
Cos you’re one hell of a view
Wo wo ouuuh
Booty booty booty booty booty booty
Booty booty booty booty booty booty
Booty booty booty booty booty booty
Booty booty booty booty booty booty
(This your baka, causing wahala, hele mamma eh, hele)

You cannot be sitting down when you hear Willis giddem you must be mad
(Willis giddem
Milla Mix)

Add a coment

Recent Posts

Sola Allyson
Sola Allyson
Eva Alordiah
Eva Alordiah
Timaya
Timaya
Barry Jhay
Barry Jhay
BigerTinz
BigerTinz
Ozzybee
Ozzybee
Young Jonn
Young Jonn
Lil Kesh
Lil Kesh
Zoro
Zoro
Sinach
Sinach
Jaido P
Jaido P
Singah
Singah
Skales
Skales
Phyno
Phyno
Juls
Juls
Omah Lay
Omah Lay
Dj 9ke
Dj 9ke
Fizzy Mayur
Fizzy Mayur
Ruger
Ruger
Klever Jay
Klever Jay
Ckay
Ckay
L.A.X
L.A.X
Oxlade
Oxlade
DJ Kaywise
DJ Kaywise
Lilyungage
Lilyungage
Dremo
Dremo
Asa
Asa
Burna Boy
Burna Boy
Ycee
Ycee
Demmie Vee
Demmie Vee
C Blvck
C Blvck
Bisa Kdei
Bisa Kdei
Nandy
Nandy
Skepta
Skepta
Falz
Falz
Terri
Terri
BOJ
BOJ
Selebobo
Selebobo
Ichaba
Ichaba
Yung Effissy
Yung Effissy
NAIJAKIT.COM

Trending Posts