Music Lyrics

Reekado Banks ft. Rayvanny – Ozumba Mbadiwe (Remix) Lyrics

Reekado Banks ft. Rayvanny – Ozumba Mbadiwe (Remix) Lyrics (Updated: Monday, 28th February 2022, 03:56 AM)


Reekado Banks ft. Rayvanny – Ozumba Mbadiwe (Remix) Lyrics

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
Fore you cross, gaz look your sideways
Me, I no come Lagos for child’s play
So I hear say dem Dey find me
For the long time I been silent
I dey run am I be sterling
But Dey think say I’m in hiding
Cos Dey don’t know how to find me

I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
Coming to you
Coming to you

I believe in myself
I believe in my God
I don’t believe in your fix
I believe in my hustle (Aha)
Believe in my muscle
Believe I can reach on my goals

Kama una nyodo, nyodo
Mi ndio kiboko, sitaki shobo, shobo
Vita kushoto

Nina mashauzi, uzi
Tulia mtoto wa juzi
Leta makuzi, kuzi
Nikupe uso wa mbuzi, mbuzi

In the meantime, Abike mi
How you want am make you tell me
If you need speed, I be Sterling
I’ll go right behind the steering
I go run am, kíni iṣẹ’ mi?

I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
Coming to you

P.

I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe

Add a coment

Recent Posts

Master KG
Master KG
Illbliss
Illbliss
Klever Jay
Klever Jay
Diamond...
Diamond...
Pepenazi
Pepenazi
Seriki
Seriki
Singah
Singah
Rema
Rema
Davido
Davido
Gyakie
Gyakie
Wande Coal
Wande Coal
Idowest
Idowest
Aramide
Aramide
M.anifest
M.anifest
Nasty C
Nasty C
DJ Cuppy
DJ Cuppy
Cheque
Cheque
Diamond Jimma
Diamond Jimma
Dr Dolor
Dr Dolor
DJ Baddo
DJ Baddo
Peruzzi
Peruzzi
Lyta
Lyta
Victony
Victony
Magnito
Magnito
Victoria...
Victoria...
Harmonize
Harmonize
Trod
Trod
Dice Ailes
Dice Ailes
Ruger
Ruger
Killertunes
Killertunes
Zlatan
Zlatan
BigerTinz
BigerTinz
Reminisce
Reminisce
Olalakeside
Olalakeside
Ayanfe
Ayanfe
Sarz
Sarz
Danny S
Danny S
Ojayy Wright
Ojayy Wright
Medikal
Medikal
Dotman
Dotman
NAIJAKIT.COM

Trending Posts