Music Lyrics

Jaido P – Reason Much Lyrics

Jaido P – Reason Much Lyrics (Updated: Monday, 27th June 2022, 02:30 AM)


Jaido P – Reason Much Lyrics

Ay yo shopla ay yo shopla
I can’t even explain how I’m feeling right now
Shit ! Yo ! Omo I just dey reason many many
Hmm

Gbogbo nkan timoni lokan emi ma yarn e
Wonfekin fold wonfekin foh biti palm kernel
Pastor mi ni it’s almost time and I be like amen
Eyin mi heavy ninu journey yi I feel like camel
Mafokan siju when they promise you
Aja toma sonu koni gbo whistle
Won mu e sinu set won nigba toni choose
Na you go play your role kosi substitute

Mummy mi pemi woni shopla shotin make owo yen sha
Mosofun won I’m badly hungry wonipe kotoyen sha
She sent me a cool letter
She say e go soon better
Isheyen niko put in adura ko kunle gba
About to leave this dark space yes I’m a visitor
Picture timon paint lo jeje kinma lo delete all
Oluwa pick up even if na a minute call
Kawon dead haters le confirm that I’m serving a living god

Where the smoke at ?
I dey reason puff
Life is so hard
I dey reason much
I too dey go hard
E dey piss me off
E dey piss me off
If I no dey see result
I’m getting so hot
They should cool me off
Sticking with my old plans
I need to put in work
Feeling down and so sad
Shey I no dey do enough
Breaking all my hoes heart
Never guarantee the trust

Where the smoke at ?
I dey reason puff
Life is so hard
I dey reason much
I too dey go hard
E dey piss me off
E dey piss me off
If I no dey see result
I’m getting so hot
They should cool me off
Sticking with my old plans
I need to put in work
Feeling down and so sad
Shey I no dey do enough
Breaking all my hoes heart
Never guarantee the trust

Mixing drugs and sniffing
All messing with my pretty lungs
If life is like a fist fight emi vex o cos I’m bringing guns
Procrastination dabi military zone I’m keeping off
Fruit of my labour nbo lona but me I dey reason crop
Awon temi ni they down for me but I dey reason top
She dey reason crop she dey reason top
Sister yen fe drip sotey people go dey reason mop
Toban treck lobitojina omo you go reason bus
For sure ! It can be really tough in my city cos
People giving up on what they dreaming of ogidigan
Padimi listen up the popo must to reason us
Them be killing us , I swear them no feel remorseful
Shitty jobs , we dey deal in dolls
If e talk , dem say who give him balls
Dem go fit the boots (asap)
Dem go kick him balls (break am)
Dem go see the true – (asap)
Dem go pick the false – fake ass

Kosi love everybody just dey reason fuck
Chopping all the money no be say na chicken sauce
Genesis wa ti damage de leviticus
Many pikin labe bridge shey na cd burst
Negotiate with the killers and then kill the voices
Them no see kidnappers everyday na missing bus
You not a friend all you wonna do is be the boss
Nigga leave me joor ode free me joor
Where the smoke at ?

I dey reason puff
Life is so hard
I dey reason much
I too dey go hard
E dey piss me off
E dey piss me off
If I no dey see result
I’m getting so hot
They should cool me off
Sticking with my old plans
I need to put in work
Feeling down and so sad
Shey I no dey do enough
Breaking all my hoes heart
Never guarantee the trust

Where the smoke at ?
I dey reason puff
Life is so hard
I dey reason much
I too dey go hard
E dey piss me off
E dey piss me off
If I no dey see result
I’m getting so hot
They should cool me off
Sticking with my old plans
I need to put in work
Feeling down and so sad
Shey I no dey do enough
Breaking all my hoes heart
Never guarantee the trust

Add a coment

Recent Posts

Mohbad
Mohbad
Ruffcoin
Ruffcoin
Zuchu
Zuchu
Dotman
Dotman
Omar Sterling
Omar Sterling
MasterKraft
MasterKraft
Don Jazzy
Don Jazzy
Odunsi (The...
Odunsi (The...
Cheque
Cheque
Naira Marley
Naira Marley
Teni
Teni
Olamide
Olamide
Portable
Portable
Phyno
Phyno
Boy Spyce
Boy Spyce
Bad Boy Timz
Bad Boy Timz
DJ Thunerdex
DJ Thunerdex
Ceeboi
Ceeboi
Lil Kesh
Lil Kesh
Sarkodie
Sarkodie
Rema
Rema
Mr P
Mr P
Buju
Buju
Bisa Kdei
Bisa Kdei
Blaq Jerzee
Blaq Jerzee
Klever Jay
Klever Jay
Patoranking
Patoranking
Wurld
Wurld
Hotkid
Hotkid
Dablixx
Dablixx
Temmie Ovwasa
Temmie Ovwasa
Ayanfe
Ayanfe
Davido
Davido
Samklef
Samklef
Slimcase
Slimcase
Spotless
Spotless
Banny
Banny
Tekno
Tekno
Picazo
Picazo
DJ Kaywise
DJ Kaywise
NAIJAKIT.COM

Trending Posts