Music Lyrics

Ceeza Milli – Chop Life Lyrics

Ceeza Milli – Chop Life Lyrics (Updated: Sunday, 17th April 2022, 05:36 PM)


Ceeza Milli – Chop Life Lyrics

Gangstar rhythm
Milliana

Gucci down to my feet
Yeh yeh yeah

Gucci down to my feet
Bad boy Milliana
Dem know who I be
Yeh
Everyday na holiday o
Na why me I dey gawulekpa
Cos d money dey o
Oh no
That’s why dey hating on me
I Don seen so much jealousy
Yeah
But Me I no dey look uche face o
Wetin dey my mind na only
Where d money dey so
Yeah yeah

This life I go chop am
Yeah
No time to dey check time
Yeah
Na men dey dem go run am
Yeah
We don’t stop
We go all night
Yeah
No be say na me do pass
But I don’t like what I don’t like
Yeah
If you f*ck up omo na distance
Ooo na distance oo

Me I wan dey shayo oo
Shayo
Cos I no know tomorrow
you see my lead oya follow
Make I wash away your sorrow
shayo oo
Shayo
Cos I no know tomorrow
you see my lead oya follow
Make I wash away your sorrow

U see my drip is foreign
Ahn Ahn
Everything I do is foreign
Ahn Ahn
Omotena Whine for d money
U know say me I wan touch ur body
Ye
Oti kpe tan wa mi
So Tell me why u acting funny Yeah
U no fit deny sey d Boi too Sabi
If u no know make u ask somebody oo
Yeah yeah

This life I go chop am
Yeah
No time to dey check time
Yeah
Na men dey dem go run am
Yeah
We don’t stop
We go all night
Yeah
No be say na me do pass
But I don’t like what I don’t like
Yeah
If u f*ck up omo na distance
Omo na distance oo

Me I wan dey shayo oo
Shayo
Cos I no know tomorrow
U see my lead oya follow
Take and wash away ur sorrow
shayo oo
Shayo
Cos I no know tomorrow
U see my lead oya follow
Take and wash away ur sorrow

Ma Jaiiye mi Je je je
Je je je
Jaiye mi
shan pelele
Ke le le
Ma lon ja kpelele
Oh yeah
Shan pele le
Kelele kololo kpelele
Oya ja kpelele
Oh yeah yeah yeah

Oh oh ooo oh

Ceeza Milliana say
Badman dey here so

Add a coment

Recent Posts

Sugarboy
Sugarboy
Zlatan
Zlatan
Liya
Liya
Dice Ailes
Dice Ailes
Blaq Jerzee
Blaq Jerzee
Terry G
Terry G
Odunsi (The...
Odunsi (The...
HarrySong
HarrySong
Minjin
Minjin
Timaya
Timaya
H.E.R
H.E.R
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Di’ja
Di’ja
Falz
Falz
D’Banj
D’Banj
DJ Lambo
DJ Lambo
Cassper...
Cassper...
Cardi B
Cardi B
Waconzy
Waconzy
T.I Blaze
T.I Blaze
Faze
Faze
Ceeboi
Ceeboi
Naira Marley
Naira Marley
Mayorkun
Mayorkun
BlaqBonez
BlaqBonez
Crayon
Crayon
Juls
Juls
Patapaa
Patapaa
King Perryy
King Perryy
Lil Frosh
Lil Frosh
Kida Kudz
Kida Kudz
Popcaan
Popcaan
Pasuma
Pasuma
Mr Gbafun
Mr Gbafun
Korede Bello
Korede Bello
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Banky W
Banky W
Boy Spyce
Boy Spyce
Selebobo
Selebobo
Wande Coal
Wande Coal
NAIJAKIT.COM

Trending Posts